Governorship election results 2023: State by state breakdown of Nigeria gubernatorial poll outcome
New Informate 21 March 2023

Di Independent National Electoral Commission (Inec) don declare winners of di March 2023 governorship elections for 24 states of di federation.
Na di governorship election result of Oyo state wey Seyi Makinde win, Inec first declare
Governorship and State House of Assembly elections bin hold on Saturday, 18 March, 2023 for some states across Nigeria.
Di election bin hold for 28 states out of di 36 states wey dey di kontri.
Millions of Nigerians vote for wetin some sabi pipo say be di most competitive general elections since military rule end.
Nigerians vote to elect govnors and also lawmakers into di state house of assemblies.
Di election come three weeks afta one tight presidential election wey di opposition allege say dem rig in favour of di winner, Bola Tinubu.
Despite say di police bin impose several security measures wey include restrictions on vehicle movements, reports of violence for Lagos state full ground of how thugs attack polling units and snatch ballots boxes.
Di highly contested elections don lead to ethnic tension among supporters of di main candidates, as some pipo share videos on social media on how dem dey prevented from voting sake of dia identity or dia party.
Reports also say similar attacks and alleged discrimination happun for Sokoto state for di north-west, Kano for di north, and Port Harcourt for di Niger Delta.
Oyo State Governorship Election Result

Accord - 38,357
APC - 256,685
LP - 1,500
PDP - 563,756
Akwa Ibom Governorship Election
APC - 129,602
PDP - 354,348
LP - 4,746
NNPP - 12,509
YPP - 13,6262
Ogun State Governorship Election Result
APC - 276,298
PDP - 262,383
ADC - 94,754
Yobe Governorship Election Result
APC 317,113
NNPP 14,246
PDP 104,259
Jigawa election results 2023
APC - 618,449
PDP - 368,726
NNPP - 37,156
Gombe election results 2023
APC - 342,821
PDP - 233,131
NNPP - 19,861
Kwara governorship election result
APC - 273,424
PDP - 155,490
SDP - 18,922
Katsina governorship election result
APC - 859,892
PDP - 486,620
NNPP - 8,264
Lagos governorship election result

APC - 762,134
LP - 312,329
PDP - 62,449
Sokoto governorship election result
APC - 453, 661
PDP - 404,632
Kano governorship election result

ADP - 9,402APC - 89,0705NNPP - 1,019,602PDP - 15,957
Plateau Governorship election result
PDP - 525,299
APC - 481,370
Niger Governorship election result
APC - 469,896
PDP - 387,476
Delta Governorship election result

APC - 240,229APGA - 11,021LP - 48,047PDP - 360,234SDP - 4,639YPP - 484
Cross River governorship election result
APC - 258, 619
PDP - 179, 636 votes.
Ebonyi state governorship election result
APC - 199,131
PDP - 80,191
APGA - 52,189
Borno State governorship electionAPC - 545,542PDP - 82,147LP - 1,517
Benue State governorship election
APC - 473,933
PDP - 223,913
Rivers state governorship election result
APC - 95,274
PDP - 302,614
Kaduna State Governorship election result
APC - 730,002
LP - 58,285
NNPP - 21, 405
PDP - 719,196
Bauchi State governorship election result
APC - 432,272
PDP - 525,280
Zamfara state governorship election result
APC - 311,976
PDP - 377,726
Taraba state governorship election result
APC - 142,502
NNPP - 202,277
PDP - 257,926
Nasarawa state governorship election result
APC - 347,209
PDP - 286, 209
Abia State Governorship Election Result 2023
LP - 175,467
PDP - 88,529
YPP - 28,972
Adamawa state
Independent National Electoral Commission don declare Adamawa State govnorship election inconclusive
Inec declare di election inconclusive sake of di margin of votes.
For di results wey dem announce All Progressives Congress candidate for di state, Senator Aishatu Dahiru alias Binani poll 390, 275
While di incumbent, Govnor Ahmadu Fintiri, the Peoples Democratic Party (PDP) candidate, poll 421,524.
Your device fit no support this visualisation
ncG1vNJzZmivp6x7o67CZ5qopV%2BltqWzyKdmraeinnp3gY9pcGlsYw%3D%3D